Kizz Daniel - Ja

Песня "Ja" - исполнителя Kizz Daniel из альбома No Bad Songz - скачать в mp3 или слушать бесплатно.

Длительность: 2:23

Размер: 3.4Mb

Прослушано: 225

Жанр:Регги

Клип к песне Ja




Текст песни

Kree…
Oh Vado…
Good to be good, ja
Bad to be good all the time, ja
Too much holiness, ja
Na im dey kill man pikin, ja ja ja
I’m just a human, ja
I’m not a bad persona, ja
Eyan lo desin loro, ja
Aiye o feni foro, ja ja ja
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Won tun ti pa’yan nita, ja
Awon ti fine boy nappers, ja
Officer show me your bag, ja
I want to see your logo SARS, ja ja ja
Election dey on, ja
They say goan get your PVC, ja
Dem swear for you or swear for me, ja
Who we want no dey win, ja ja ja
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Aiyeee o feni foro
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be
Love and no hate, ja
Make you hate nobody, ja
No matter how dem wrong you, ja
No one holy oh, ja ja ja
E gbo information, ja
Talk about your confusion, ja
If you dey check your motor, ja
My brother hold your condom, ja ja ja
Aiye o, aiye o, aiye o, ko fe be

Показать текст

Популярные треки

Someone - Vanotek, Denitia
2 Die 4 - Tove Lo
In The Dark - Purple Disco Machine, Sophie and the Giants
#HABIBATI - Пошлая Молли, HOFMANNITA
ИСКАЛА - Земфира

Будьте первым кто оставит комментарий!